pocusmandy avatar

Staring Deeper : A Freewrite

pocusmandy

Published: 25 Sept 2024 โ€บ Updated: 25 Sept 2024                Staring Deeper         : A Freewrite

Staring Deeper : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

So Guiu might go on loan
Just when I was starting to like bro
Mr Enzo Madagascar said he can handle Strikers sha
Chelsea still discussing Osimhen deal btw ๐Ÿ˜‚
Why bother wasting money on su then
Todd Boehly is building empire state

Atletico don grab them? Or na still under negotiations?
Here we go, Done โœ…
Alvarez m and k a week

Conor Gallagher m
No oo
E run leave the truck
Lol! Trucks wey dey from M.
The owner go provide the driver laslas..
Na construction company truck sef..the werey run leave is drivers licence

Na my queen be that o
I go do the two
Uno quick talk oo
I don collect her number from person
See tif again
I see where this stuff dey go... So, Chelsea perform woefully for like ges, e go still dey ble poch
Masaca don de para o
Hahahah
He go say na dullard e de train, and them no sabi learn fast
Hehe, even Ojil no get
That one loud oh
It's plenty
Na naira way no get value make that money big oooo
Su Omorodion last matches in Laliga.

Where you de cary Iya Philomena go
We wan check someone
Omoh.. dis babe clean sha
Ait.. Make she waka for front make you de block anybody wey wan look from back.

Leave Staring Deeper : A Freewrite to:

Written by

Read more #proofofbrain posts


Best Posts From pocusmandy

We have not curated any of pocusmandy's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.

More Posts From pocusmandy