Fashioning Things : A Freewrite
After that wat else did u say???
nah man utd dey play well, nah casemiro dey give Liverpool goals ๐๐
U never said anything here when the match ended baba
Na goal wey e no suppose catch e go dey die for
Foolish casemiro
All these na still around mins
Funny. What do you want? Say it
Make ugarte enter jare
U no talk again
U say I no dey active ๐๐๐๐
Make nobody tag me today ooo
I wan go sleep sharp
So I should report when nothing happened? Wtf is the problem sef ๐
Leave this guy's abeg ๐๐๐๐
Na u and your fellow fans start
U dey always report even if nothing sup during other peoples match though
E reach another club now, una get all d energy and time to type ๐๐๐
Urs u go code untill una score
See this one too
We no see e light for here when Chelsea dey play oooo
I thought you said I only posted when we scored? I don catch u and u started talking another thing lol. No need
Funny ๐น
If we pain you. Just cry ๐๐
If we no chop reach today na luck ๐๐๐๐๐
Casemiro thank u oooo
nah casemiro be the weapon fashioned against United ๐๐
Leave them
Them mute anyhow
Leave Fashioning Things : A Freewrite to:
Read more #proofofbrain posts
Best Posts From pocusmandy
We have not curated any of pocusmandy's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.