bring back our contest
Please bring back our contest
Taking you guys back to my day 1 on steemit
The organizer then
My appreciation go to for this pidgin challenge you organize on steemit.
Happy Reading
my belif be say na everybody get chance to see, to ear and also get opportunity to love person.
I belif say na the same we all be.
I belif say this world wey we dey so big enough to contain all of Una
I belif say everybodi get in own talent wey Baba God give him
I belif say na everybody better and dey special.
I belif say we all carry bad things for mind and also get better thing. But me go try kill the bad things wey dey my mind and carry better thing wey dey there out.
I go to be myself and not photocopy of anybodi
I go treat people as i want make dem treat me.
I no go judge person for bein good or bad,
because na good i want for everybody.
I no go put hand in any bad thing wey fit cause kata-kata for another person.
I no go judge people because i know say finger self no dey equal.
Thanks for reading through
Leave bring back our contest to:
Read more #wafrica posts
Best Posts From tabithaaa
We have not curated any of tabithaaa's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From tabithaaa
- bring back our contest
- Joke challenge
- # joke challenge day 1 @tabithaaa
- # iPlay: Welcome to week 1. A challenge where you PLAY for 10 SBD PRIZE!!!
- 'No will, no passion, no courage!' - Dortmund fans turn on players with critical banners
- Guardiola set for Manchester City contract talks
- Wenger impacted me so much I'm still using his methods at Feyenoord, says Van Bronckhorst
- Messi equals Ronaldinho's free-kick record with latest stunner
- Messi equals Ronaldinho's free-kick record with latest stunner
- Chelsea's longest-serving player, Matej Delac, leaves with no appearances and no regrets
- Joke challenge day 1
- Barca calm over Messi amid Argentina fears for captain at World Cup
- Joke challenge
- Joke challenge day 1
- my idea to promote steemit: brainstorm-challenge
- #iPlay: Welcome to week 1. A challenge where you PLAY for 10 SBD PRIZE!
- my idea to promote steemit: brainstorm-challenge
- My entry to #Jokechallenge - a challenge meant to make us laugh!
- HAPPY SABBATH DAY
- MEET TABITHAAA