Vibe web3 music competition, week #30 -Letter from my bro song by khaid
Hello guys, this Is vibe web3 competit, week #30 its me again your favorite artists(spunky), Hope you guys are good.
”Letter from my bro” is the tittle of the song a I'm presenting today, the song is sang by KHAID, a Nigeria music artist, he was trying to express the love his brother had for him that's why he read the letter his brother for him which is the song.
Overview
Listen
Lyrics
Artists
I'm innocent, wait until my money show
My kele say "she dey fire palazzo"
My motor scarce, tell me where you wanna go
See as I fresh, I dey do my gallado
My G, come make I clear you (clear)
No forget wetin I tell you (you)
No let Lagos girls dem tempt you (tempt you)
No use igbo kill yourself
Oh-whoa, whoa-whoa, 'cause
Oh my breddah
No go turn into transgender
Sofri when you enter road
Make you call my phone, I go run
Oh consider, na your matter dey for area
Umuokele carry bacteria
Oh my broda, when you show, I go light my kpo
Then I follow you dey go
Oh-whoa, oh-whoa
Yeah-yeah, yeah
Na your matter dey for area
Oh my broda, when you show, I go light my kpo
Then I follow you dey go
Ginika don travel go Barcelo'
Dem she say "na she and her friend overdose"
I no know how e dey sup, but I know
This thing I tell you, keep am on a low
I just wan let you know, say I no leave you, my bro
Even me don get one mole, and I no fit let am go
I don begin smoke igbo, very long time ago
Whether for Isale Eko, we no go hear you as e go
Oh-whoa, whoa-whoa, 'cause
Oh my breddah (I swear)
No go turn into transgender (no be lie, my broda)
Sofri when you enter road
Make you call my phone, I go run (yeah, yeah)
Oh consider (oh), na your matter dey for area (my brother)
Umuokele carry bacteria (whoa, uh)
Oh my broda, when you show, I go light my kpo
Then I follow you dey go
Oh-whoa, oh-whoa
Yeah-yeah, yeah
Na your matter dey for area
Oh my broda, when you show, I go light my kpo
Then I follow you dey go
Oh-whoa, oh-whoa
No dey for area
Na your matter dey for area
Oh my broda, when you show, I go light my kpo
Then I follow you dey go
(My brother, e no get e wan be)
(I dey with you forever)
(Whether rainy or sunny, I dey with you)
(I guide you, my brother)
Hmm, mm-hmm, mm
▶️ 3Speak
Leave Vibe web3 music competition, week #30 -Letter from my bro song by khaid to:
Read more #hive posts
Best Posts From Chrisantus Emmanuel
We have not curated any of spunky1's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From Chrisantus Emmanuel
- Afri tune week 182/ covering a song title "my last heartbreak song" by Arya starr
- Nature precisely (plants)
- Vibe web3 music composition -week 40// cover a song sang by pst chingtok "karbi zuciyata”
- Afri tune - week 176 - stage name spunky, cover "ga shi nan" (he is here) by kaestring
- Afri tune - week 176 - stage name spunky, cover "ga shi nan" by kaestring
- hive music festival - week 144 - Round 3 - miracles everywhere by TIM GODFREY (cover)
- Vibe web3 music competition-week37, stage name spunky, chasing the sky by empire cast (cover)
- Vibe web3 music competition-week 32-cover "I will sing I will praise" by Don moen
- Vibe web3 music competition-week 31-cover song "ikechi (power of God)" by minister GUC
- Vibe web3 music competition, week #30 -Letter from my bro song by khaid