AFFRITUNES WEEK 177// HOLY GHOST// ORIGINAL SONG
Hello everyone, welcome to another exciting week of affritunes week 177.
am omahboy and in this new week I will be presenting my original freestyle titled
Holy ghost.
holy ghost is a beautiful song I came up with, in my head while vibing to this particular beat. and it came out so good, so I decided to shear it with u guys, and I believe u all will love it pls do well to read the lyrics for more details.
I want to use this opportunity to say a very big thank u to and
for always supporting and to everyone who took there time to listen, vote and comment on my post may God bless u all. stay blessed.
Lyrics
VERSE 1
this a message from above,
nobody knows,
I go soon be boss.
I don dey post
so watin I never do
shay u no dey feel my melody
give me what belongs to me
I no dey joke na watin be my own the give me joy, so make u no go wast my time make u no go wast no time.
CHORUS:
and if I call on my holy ghost on the way this thing dey go
e fit to burn them all e fit to burn them all e fit to burn them alll2x
PRE CHORUS
My brother no do me, do me like dis o
cause I be person person sef pikin o
My brother no do me, do me like dis o
I be person person sef pikin o
VERSE 2
little boy fighting all alone pls
don't u add to my bigger wound pls
is anough I can't take this things
is alot for my health pls see
I can never want to do u bad make u no go do me watin kill mobhad
Shay u no say nothing weh dey inside
this life why u come dey carry am full
for head.
CHORUS
and if I call on my holy ghost on the way this thing dey go
e fit to burn them all e fit to burn them all e fit to burn them alll2x
PRE CHORUS
My brother no do me, do me like dis o
cause I be person person sef pikin o
My brother no do me, do me like dis o
I be person person sef pikin o
END.
▶️ 3Speak
Leave AFFRITUNES WEEK 177// HOLY GHOST// ORIGINAL SONG to:
Read more #affritunes posts
Best Posts From Omah boy
We have not curated any of omahboy's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From Omah boy
- AFFRITUNES WEEK 185// SNIPER// ORIGINAL SONG
- Vibe web3 music competition week 41// take me // original song
- AFFRITUNES WEEK 183//HELP ME // ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 282// LOVE U MY BABY// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 182// FALL FOR U// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 281// AMINA // ORIGINAL SONG
- VIBE WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 40// PRAYERS OF A HUSTLER// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 280// ABENA// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 180// AMINA// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 279// JOGODO // ORIGINAL SONG
- VIBE WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 39// DON'T PLAY WITH MY HEART// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 179// DU DU(MONEY)// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 278// DEALER// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 178// NOT OKAY// ORIGINAL SONG
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 38// NONCHALANT// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 277// SNIPER// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 177// HOLY GHOST// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 276// FEELING YOU// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 176// SHOMADINA// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 275// LONER // ORIGINAL SONG