HIVE OPEN MIC WEEK 282// LOVE U MY BABY// ORIGINAL SONG
Hello guys welcome to hive open mic week 282. I am omahboy, and in this new week I will be presenting my original song titled love u my baby. the song speaks more of love confessions to someone we really love and want to be with. So in addition, me and love song na 5&6 una go chop am tire no worry.
All thanks to and
For everything the have been doing for me. May God keep and bless them always. And for every single person in my blog I most say u all are trying a lot, Thank u and God bless u all.
VERSE 1
Omoge you supposed know who I be
With the funds wey dey pass true my skin
Shody come test all my skills
Only thing kind love fit to solve all my p....
Cum be my inner, inner, inner, peace,cum rob all your hands on me
Make put the pin pin inside your punani, make I go deep your sanami opoto
CHORUS:
I love u my baby I no fit to deny o
I love u my baby i no fit to leave u run
See the way u Dey do me so my shoddy
(Ur love e too much o)
And the way u Dey move ur body mummy
(Ur swag e too much o)
Wetin I fit do for u wey go make oh
(This ur heart e cool off o)
Na why I pull up o for u o
VERSE 2
I hold you tight no mercy
This your love fit to killing person
I had enough I don lesson
Withing I no see
Making me go crazy
This our bond can't separate
Girl you don match with my spirit
Sure You dey green light shody
Cum gumbody with me p
CHORUS:
I love u my baby I no fit to deny o
I love u my baby i no fit to leave u run
See the way u Dey do me so my shoddy
(Ur love e too much o)
And the way u Dey move ur body mummy
(Ur swag e too much o)
Wetin I fit do for u wey go make oh
(This ur heart e cool off o)
Na why I pull up o for u o
▶️ 3Speak
Leave HIVE OPEN MIC WEEK 282// LOVE U MY BABY// ORIGINAL SONG to:
Read more #openmic posts
Best Posts From Omah boy
We have not curated any of omahboy's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From Omah boy
- AFFRITUNES WEEK 185// SNIPER// ORIGINAL SONG
- Vibe web3 music competition week 41// take me // original song
- AFFRITUNES WEEK 183//HELP ME // ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 282// LOVE U MY BABY// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 182// FALL FOR U// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 281// AMINA // ORIGINAL SONG
- VIBE WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 40// PRAYERS OF A HUSTLER// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 280// ABENA// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 180// AMINA// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 279// JOGODO // ORIGINAL SONG
- VIBE WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 39// DON'T PLAY WITH MY HEART// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 179// DU DU(MONEY)// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 278// DEALER// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 178// NOT OKAY// ORIGINAL SONG
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 38// NONCHALANT// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 277// SNIPER// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 177// HOLY GHOST// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 276// FEELING YOU// ORIGINAL SONG
- AFFRITUNES WEEK 176// SHOMADINA// ORIGINAL SONG
- HIVE OPEN MIC WEEK 275// LONER // ORIGINAL SONG