BREATHING UNDER WATER (pidgin)
Body no be firewood na wetin dem dey talk
Thanks and God bless you no be wetin we go chop
Turn us upside down, one penny no go drop
We dey suffer and smile to avoid see finish
We no like as things be but we lockup on God
Before them tell you to go hug transformer
Even when you hug transformer, transformer no dey shock
We dey inside pot
But we think say we dey safe because we fit breath under water
Very soon the water go start to boil
Can you translate this to English?
Thanks 😍
Leave BREATHING UNDER WATER (pidgin) to:
Read more #hive-153850 posts
Best Posts From Thee Kachi
We have not curated any of michaelofurum's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.