I Mesmerize You, Not Funny avatar

Nothing Special : A Freewrite

mesmerizingguy

Published: 23 Sept 2024 › Updated: 23 Sept 2024 Nothing Special : A Freewrite

Nothing Special : A Freewrite

image.png
Nice first half. Nothing special about this city first half
Which one be say if palmar dey mancity ?
Where him dey before nah city drop out rejected being he no get place there
Agbero fc
They scored.... That's the special part
The audacity to spit nonsense full there head
Yes, that's the difference
If he dey city, he won't have a free role

That's the special part
One werey for here say when rebound turn offside..I carry my earpiece put for my ear immediately, Make them no use stupidity spoil ur mind
Me wey sporty don already ruin..make I no go blow person, Na free bet I use play today, Sporty hate me, Them no de give me, You no be heavy staker
Them still give me k bonus not up to a month self
Chelsea fans no go kill me today
I hiss sef
U wan make I pack go village
Bro I still dey Lagos I never die na
Uno wetin u match
On a serious note city de play nonsense and Chelsea de follow them play the nonsense
Finally someone said it
City just need that point
While Chelsea day try find point
I be commoner I have nothing but God my bro, Like is annoying
Serious te go don score city already with this nonsense

Aswr net goals, Yes na, Like man u did
Na luck no just dey man u side that day, I say serious te

Leave Nothing Special : A Freewrite to:

Read more #proofofbrain posts


Best Posts From I Mesmerize You, Not Funny

We have not curated any of mesmerizingguy's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.

More Posts From I Mesmerize You, Not Funny