Sharing Moments avatar

Keeping Draft : A Freewrite

mementos89

Published: 01 Oct 2024 โ€บ Updated: 01 Oct 2024     Keeping Draft : A Freewrite

Keeping Draft : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Just one win, una dey disturb everywhere
Hahahahaha ๐Ÿ˜…
If he pain you. Just cry ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚
It's simple
Don't expect people to be you bro ๐Ÿ˜ƒ
The se energy una dey use talk now as another club dey play, why una no use such energy to analyse una match when it was on ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
See person wey dey win match no even dey analyse match

But una no wan let person hear word again
I actually did dropped just a sticker o and una start to de cry
Even a newbie who just join this group knows who do drafts ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Nice.. Then you don't know anything as you v even be here for long
Drafts Lords dey talk about another person keeping drafts ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
this one wey man utd don start all their jokers now, who go come change ge for them?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
When match end now, we go see "forwarded"
Normal

I no just wan ignore una
Again don't expect people to behave like you. Be you let US be us

Leave Keeping Draft : A Freewrite to:

Written by

Read more #proofofbrain posts


Best Posts From Sharing Moments

We have not curated any of mementos89's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.

More Posts From Sharing Moments