Afritunes week 172 // Aura starr Rush cover
Hello everyone, welcome to AFRI-TUNES week 172. I remain yours truly, Icelover. I will be singing a cover of Rush by Ayra Star. The song was released in 2022 as part of her debut studio album.
How I feel about the song Rush is linked with how I feel about the artist, the song is about finding one's identity and confidence and I feel like Ayra Star found her's the moment she stepped into the music world. And also after listening to this song, it helped me to find my identity and confidence that I am a big fan of the artist there isn't much to say cause the song says it all.
LYRICS:
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)
Pa-pa-ri (oh)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, got me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ah
here
▶️ 3Speak
Leave Afritunes week 172 // Aura starr Rush cover to:
Read more #afritunes posts
Best Posts From Icelover
We have not curated any of icelover's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From Icelover
- The Unique Beauty of All Forms Of Art
- AFRI-TUNES WEEK 181// SHOW ME BY JOEBOY (COVER)
- HIVE OPEN MIC WEEK 281//ESPRESSO BY SABRINA CARPENTER (COVER)
- AFRI-TUNES WEEK 180// DON'T CALL ME BACK BY JOEBOY FT MAYORKUN (COVER)
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 39// NEVER ENOUGH BY CHARITY HALLETT BARNUM (COVER)
- HIVE OPEN MIC WEEK 276// A MILLION DREAMS BY ZIV ZAIFMAN, HUGH JACKMAN, AND MICHELLE WILLIAMS (COVER
- AFRI-TUNES WEEK 174// PERU BY FIREBOY DMI ED SHEERAN (COVER)
- HIVE OPEN MIC WEEK 269// YOU'LL BE IN MY HEART BY PHIL COLLINS
- AFRI-TUNES WEEK 168// SPENDING BY JOHNNY DRILLE (COVER)
- Error post please ignore
- Afritunes week 172 // Aura starr Rush cover
- PRAISE AND WORSHIP WEEK 68// JESUS TAKE THE WHEEL BY CARRIE UNDERWOOD
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 35// OLDER BY SASHA ALEX SLOAN (COVER)
- HIVE OPEN MIC WEEK 269// THE ONE THAT GOT AWAY BY KATTY PERRY
- HIVE OPEN MIC WEEK 268// LIKE MY FATHER BY JAX(COVER)
- AFRI-TUNES WEEK 168// DIOR BY RUGER (COVER)
- MY IDEAL MARRIAGE
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 34// UNBREAK MY HEART BY TONI BRAXTON (COVER)
- ERROR POST PLEASE IGNORE
- AFRI-TUNES WEEK 165// HOW ARE YOU MY FRIEND BY JOHNNY DRILLE(COVER)