Vibes Web3 Music Competition Week 6 // Fem by Davido// Bass Guitar Groove by anicom ๐ง
Hello, it's my pleasure to have my entry today, this song was inspired by Davido and I found it interesting to bring to hive Web3 Music Competition week 6. This song addresses situations where people are bordered by every act they do. Fem ๐ is the key.
I appreciate @lordbutterfly for initiating this. music community for the musicians to display their skills. Thank you.
Below is the lyrics of the song.
#Fem by Davido
E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk
Fem
(Baddest)
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk
Fem
(And di baddest)
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para
Dem go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me
I recommend the use headphone ๐ง
Enjoy the music at twitter with friends below ๐
https://twitter.com/anicombass/status/1773661023142138111?t=uRrqoeBy-gHWfGVx6RWNCg&s=19
- anicombass
โถ๏ธ 3Speak
Leave Vibes Web3 Music Competition Week 6 // Fem by Davido// Bass Guitar Groove by anicom ๐ง to:
Read more #vibes posts
Best Posts From anicom
We have not curated any of anicom's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From anicom
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 11// A COVER OF "SOMETHING FISHY" BY anicom
- Vibes Web3 Music Competition week 10: A Bass Guitar Groove of Monster by anicom ๐ง
- Vibes Web3 Music Competition week 9: A Bass guitar groove of Natural Love By Eva Praise
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 8: A BASS GUITAR LICK: EL-SHADDAI BY AMY GRANT
- VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 7: A BASS GUITAR GROOVE OF SHUT UP BY LUCKY DUBE
- Vibes Web3 Music Competition Week 6 // Fem by Davido// Bass Guitar Groove by anicom ๐ง
- Vibes Web3 Music Competition Week 5 // Jagele by Burna Boy// Bass Guitar Groove by anicom
- My Black and White Photography Challenge #3
- My Black and White Photography Challenge #2
- My Black and White Photography Challenge #1