Vibes Web3 Music Competition Week 34|| Common Person (Song Cover)
The song I covered is titled Common Person. It was sang by a Nigerian Artist, Burna Boy.
Here's the lyrics
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own lyrics src
My X promotion link
https://x.com/Delight30968376/status/1923392164190474647
▶️ 3Speak
Leave Vibes Web3 Music Competition Week 34|| Common Person (Song Cover) to:
Read more #vibes posts
Best Posts From Nrs. Harris - Nwoko Daniel D.
We have not curated any of nwothini335's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From Nrs. Harris - Nwoko Daniel D.
- Creative Sunday entry - Happenings. Original song by Nwothini335
- SCIFI MULTIVERSE - HIVE STUDENT CONNECT - NEOXIAN CITY COLLABORATION.
- It's My Heart .......... My Cold World I guess.
- Navigating Rainy Days
- Stepping Into Change
- My Perception Of Success
- Dangers Of The Streets...
- Story From The Hospital Part 2
- Story From The ER Part 1
- The Most Annoying Incident Of Last Week