
LAUGH WAN KILL ME OOO!
LAUGH WAN KILL ME OOO
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house.
From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am.
45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own.
After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die.
Hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth.
I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside.
Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me!
If na u, wetin u go do the gate man? ????
Pls don't laugh alone.....
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Leave LAUGH WAN KILL ME OOO! to:
Read more #vigion posts
Best Posts From Henry Onyemachi
We have not curated any of hbone's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From Henry Onyemachi
- steemit is for real
- Steemit Vs ponzi scheme
- 7 THINGS TO CARRY LIKE A CRATE OF EGGS.
- ROBBERS VS BANKERS (WHO IS THE MAJOR ROBBER?)
- A TRIP ROUND THE WORLD
- BABY CLEMENTINA IS SAYING HAPPY VALENTINE TO ALL STEEMIANS
- HAPPY VALETINE TO ALL STEEMIANS
- ME MYSELF AND I
- LENTEN (FASTING) ADVICE
- INTRODUCING MY SELF TO STEEMIANS AND THE WORLD.