
SEE WETIN BIBLE TALK...
People Wey Don Die Fit Come Life Again?
You go sey...
- yes?
- no?
- dem fit?
HOW WETIN BIBLE TALK FIT HELP YOU - Your mind go rest sey you go see your People wey don die. 2Corinthians 1:3,4
- You no go fear to die. Hebrew 2:15
- You and your people wey don die go fit still leave together again. John 5:28,29
WE FIT BELIEVE SEY WETIN BIBLE TALK NA TRUE
Yes, make we see three reason wey go make us believe:
Nah God give us Life. Bible talk sey nah Jehovah God 'dey give life' As e be sey na God give us life, na im be sey e go fit give life to person wey don die.
God don bring people wey don die come life before. Bible tell us about eight people wey don die and God bring dem come life again. Among this people, man and woman dey, old and young person dey. E even get one wey don die for four days. (John 11:39-44)
God really wan do ham again. Jehovah no like as people dey die at all, e teally wan comot this enemy and give people wey don die life again. Jehovah want bring everybody wey im get for mind come back to life make dem fit enjoy better life for the paradise wey e don promise for this world. (Job 14:14,15)
MAKE YOU THINK ABOUT THIS QUESTION
why we dey grow old and why we dey die?
Bible answer this question for Genesis 3:17-19 and Romans 5:12
Jehovah is Lord
Follow Jehovah Witness People Learn Bible.
Visit our internet www.jw.org/pcm
Leave SEE WETIN BIBLE TALK... to:
Read more #surpassinggoogle posts
Best Posts From franklinolas
We have not curated any of franklinolas's posts yet. But you can encourage our curation team to review posts by visiting them regularly and by referring other readers. Because we give priority to frequently read content.
More Posts From franklinolas
- CONSIDER YOUR WAY...
- I'M IN LOVE WITH A LADY I'V NEVER MET, AND NOW I'M GOING TO MEET HER.
- Way of salvation...
- NIGERIA SCHOOL RESUMPTION SHOPPING...
- Favour! Favour!! Favour!!!
- ORDER FOR KITCHEN UTENSILS...@shurzgiftsnhouseholds
- Happy Rid El Mubarak In Advance...
- SEE WHAT HOLIDAY TURN MY PIKIN TO...
- Nigeria Season Dish
- Holiday Home Scattered...#BringBackOurSchool#